Warning: fopen(/home/naijajam/public_html/gallery/albums/ruggedman/photos.dat.323) [function.fopen]: failed to open stream: Disk quota exceeded in /home/naijajam/public_html/gallery/platform/fs_unix.php on line 55 naijajams gallery :: Ruggedman :: pix4
Ruggedman Sasha una two music too much and as una two pose now show una don stand to fall no more.
No matter what the enemy may plan, una must succeed.
From:
ololade
(Tue 14 Mar 2006 02:03:48 AM CST)
keep it up sasha, and rugged man {she niger dun lo lohun, eku igbadu yin o}
From:
oneintownmickky d superstar
(Mon 08 May 2006 07:41:53 AM CDT)
ruggedman you b d right guy.just keep it real
From:
big headd
(Mon 08 May 2006 11:23:36 PM CDT)
keep up d good work and rugged this ur dance track stuff from a fan is not as good as ur controversial or u don dey fear
From:
tolu
(Sat 29 Jul 2006 09:04:04 AM CDT)
Shasa i which i could talk to u personnally u know u such a decent lady with your mode of dressing,your Rap in short everything about u.One luv to u
From:
MAGNUM
(Wed 09 Aug 2006 11:10:17 AM CDT)
WASSUP RUGGED 'N' SASH' YOU'LL ARE RAL AMBASSADORS OF NAIJA AND 10Q FOR KEEPING IT REAL. GOD BLESS NIGERIA! KEEP THE FLAG FLYING
From:
tunde-bowen university
(Sat 14 Oct 2006 06:24:49 AM CDT)
Ruggedie Baba, you too much oh. Abeg wetin be the rumour say you and Mode Nine get scuffle. Make una no try am o. You guys should be Ambassadors of Hip pop in Nigeria. Peace out
From:
od baba
(Tue 21 Nov 2006 05:44:04 AM CST)
ruggeddy baba opomulero moja alekan sama wo wo ni ran spit more in ur mother tongue 4 d people 2 say they want more.ruggeddy baba o ti lo wa ju.you be the DON.
From:
Caleb
(Sat 03 Mar 2007 03:29:16 AM CST)
Rugged u're still no 1, keep it up
From:
samuel it
(Thu 17 May 2007 03:24:15 AM CDT)
lurve ur new album ur are my num 1 men .thanks 4 drivin out those assholes who came t ruin the muzic industries etc rasqi, idris a-bull-dull-carmel. thanks men now am really enjoyin hip-hop without those freaks around.
From:
samuel it
(Thu 17 May 2007 03:27:49 AM CDT)
na who be bukky were u dey
u be my num 1 babe keep the dice on
rollin sahsa
From:
samuel it
(Thu 17 May 2007 03:27:49 AM CDT)
na who be bukky were u dey
u be my num 1 babe keep the dice on
rollin sahsa
From:
samuel it
(Thu 17 May 2007 03:27:51 AM CDT)
na who be bukky were u dey
u be my num 1 babe keep the dice on
rollin sahsa
From:
nilmar
(Tue 19 Jun 2007 01:48:02 PM CDT)
dudes, do u know wat rappin is all abt? i only agree with rugged but sasha, no way. like kaysho said, "sasha dey get all d moni wen buki rap pass am". blive me buki is way beta dan sasha. n rugged, u r my no 1 naija rapper
From:
cscydo@yahoo,com(king of sailors)
(Thu 09 Aug 2007 08:43:44 AM CDT)
please rugged,if dis message reach you,I go like make you respond.no be street tout.my no be 08063496437,I want make I talk to you,I've been following every thing that is abuot you.please,I go like get your no even na for text.you be the no 1 rapper.i dey hail.
From:
cscydo@yahoo,com(king of sailors)
(Thu 09 Aug 2007 08:43:46 AM CDT)
please rugged,if dis message reach you,I go like make you respond.no be street tout.my no be 08063496437,I want make I talk to you,I've been following every thing that is abuot you.please,I go like get your no even na for text.you be the no 1 rapper.i dey hail.
From:
T. Base
(Sat 08 Sep 2007 10:00:10 AM CDT)
Rugged where is Idris? E be like say na you de make-am run. Tell to come back. you be man.
From:
wekky
(Fri 21 Sep 2007 10:54:48 AM CDT)
funky shout out 2 u guys my num 1mc' in 9ja..........rugged them no reach.come to think of it u n sasha look gud 2geda, if who na marry come born pikin na fire!sasha u much............. if i9 done hammer i go cum marry u........ahhhhh just jok'
From:
wekky
(Fri 21 Sep 2007 10:54:49 AM CDT)
funky shout out 2 u guys my num 1mc' in 9ja..........rugged them no reach.come to think of it u n sasha look gud 2geda, if who na marry come born pikin na fire!sasha u much............. if i9 done hammer i go cum marry u........ahhhhh just jok'
From:
oluwatola
(Sun 14 Oct 2007 10:44:23 AM CDT)
sasha just keep it up because you are my girlllllllllllllll
From:
hqtubefree
(Mon 12 May 2008 02:05:31 PM CDT)
[url=http://www.hqtube.com/?7808000000] hqtube[/url]
[url=http://www.hqtube.com/?7808000000] www hqtube com[/url]
free sex hqtube
From:
x-wizard 4rm switzerland
(Wed 13 Aug 2008 08:59:20 PM CDT)
emfact tak a gud luk at dis picture its rugged n thugged,emfat rugged man u too much.abeg mak u yan dis babe dikoko...